\
  The most prestigious law school admissions discussion board in the world.
BackRefresh Options Favorite

Meet di Nigerian scientists wey receive America highest honour

16 January 2025 Six Nigerian scientists don receive di high...
AZNgirl in Palisades throwing Dad into Fire
  01/18/25
wtf lmao
Harry Truman
  01/18/25
seriously though wtf is this
Harry Truman
  01/18/25


Poast new message in this thread



Reply Favorite

Date: January 18th, 2025 4:28 AM
Author: AZNgirl in Palisades throwing Dad into Fire

16 January 2025

Six Nigerian scientists don receive di highest honour wey US goment dey give pipo wey don make ogbonge contributions to di research and development of healthcare for di world.

Dem dey among di 400 pipo US President Joe Biden honour wit di Presidential Early Career Award for Scientists and Engineers (PECASE).

President Biden honour dem wit di award sake of di important role wey dem dey play to create a beta society.

Na former America President Bill Clinton establish PECASE for 1996 to recognise scientists and engineers wey show exceptional potential for leadership early for dia research careers.

Di award dey recognise innovative and ogbonge developments in science and engineering, expand awareness of careers in science and technology, and among odas.

Nigeria President Bola Tinubu don hail di recipients of di awards. E say dis show Nigerians potential to excel at home and on global stage.

Dis na wetin to know about di awardees.

https://www.bbc.com/pidgin/articles/cly7n5qe4k8o

(http://www.autoadmit.com/thread.php?thread_id=5665296&forum_id=2Elisa#48562502)



Reply Favorite

Date: January 18th, 2025 4:42 AM
Author: Harry Truman

wtf lmao

(http://www.autoadmit.com/thread.php?thread_id=5665296&forum_id=2Elisa#48562508)



Reply Favorite

Date: January 18th, 2025 6:40 AM
Author: Harry Truman

seriously though wtf is this

(http://www.autoadmit.com/thread.php?thread_id=5665296&forum_id=2Elisa#48562533)